He said bride price of 300,000 Naira was paid and his mother was given only 5,000 Naira while elders he's never seen in his life took the rest. Read his tweets below. > "Them pay my sister bride price almost 300k, na 5k reach my momsy hand, elders share the rest, so na the misogyny ebele and uloma dey talk since be this Elders wey I never see for my life dey call my sister their pikin We need to dismantle this misogyny thing, assuming my momsy collect better money I for done see my share The male privilege no even reach my side and I dey fear to ask make them no send me go evil forest"